Selecciona tu idiomaSeleccionar idioma españolSelect English languageWähle deutsche SpracheSélectionner la langue française

P-Square - Away

Letra traducida de P-Square - Away al idioma

  • 34 visitas
  • Publicado 2024-01-03 00:00:00
  • 0 Comentarios
  • 0 likes
Canciones traducidas de P-Square

Away


Ileke lo’ma jiya

If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! Yeh!

If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you do me right, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!

If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away


Por el momento, a nadie le gusta este artículo

Publicado el: 2024-01-03 00:00:00 por panzas


Escrito Por: panzas

Holaaa a todos muchas gracias por ver mis traducciones y escribirme sigan mandando sus peticiones yo las voy a traducir con mucho gusto!! :) saludos

Blogs Publicados

0

Última vez visto

Comentarios

¡Hey! estas de suerte, nadie ha comentado este artículo, se el primero y deja tu comentario.

Necesitas estar registrado para dejar comentarios

Entra con tu cuenta de usuario y disfruta de todos los beneficios.

Crea tu cuenta ó Inicia sesión

    Más canciones traducidas de P-Square