Choisissez votre langueSeleccionar idioma españolSelect English languageWähle deutsche SpracheSélectionner la langue française

Patoranking - Babylon (feat. Victony)

Paroles traduites de Patoranking - Babylon (feat. Victony) en

  • 27 vues
  • Publié 2024-04-27 00:00:00
  • 0 Commentaires
  • 0 likes

Babylon (feat. Victony)


Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon

Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o


Por el momento, a nadie le gusta este artículo

Publicado el: 2024-04-27 00:00:00 por panzas


Escrito Por: panzas

Holaaa a todos muchas gracias por ver mis traducciones y escribirme sigan mandando sus peticiones yo las voy a traducir con mucho gusto!! :) saludos

Blogs Publicados

0

Última vez visto

Commentaires

Hé ! Vous avez de la chance, personne n'a encore commenté cet article. Soyez le premier et laissez votre commentaire.

Vous devez être inscrit pour laisser des commentaires.

Connectez-vous avec votre compte d'utilisateur et profitez de tous les avantages.

Créez votre compte. ó Connectez-vous / Identifiez-vous

    Más canciones traducidas de Patoranking