Patoranking - Abule
Translated lyrics of Patoranking - Abule to
- 41 hits
- Published 2024-03-24 00:00:00
- 0 Comments
- 0 likes
- Patoranking
- Abule
- Translation by: panzas
Abule
Hold am tight
Hold am jeje (go pon killa)
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend kunle
Kunle dey there with him gyal-friend shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from ebute metta
All the way, to niger delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the baba them tell us to go
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Por el momento, a nadie le gusta este artículo
Comments
Hey! You're in luck, no one has commented on this article yet. Be the first one and leave your comment.
You need to be registered to leave comments.
Log in with your user account and enjoy all the benefits.
Create your account ó Sign in / Log in